Music

Marleykiddo – Good Life



Download Marleykiddo Good Life lyrics, audio mp3

Talented rising Nigerian musician Marleykiddo dished out another mind blowing song tagged “Good Life”.

This is another song on another dimension from the above-mentioned artist, worth adding to your music playlist.

Listen & Share

Good Life Lyrics

Mm, eh-eh, ehhMm, ah-ahhSee, dem call me Marleykiddo, ayy-ahhn
Mi’mo pe ogun l’aye, I foh don come with weapon (come with weapon)‘Cause if you see the energy wey niggas dey use bomb (’cause if you see the energy wey niggas dey use bomb)We suppose dey happy, coming out with big fu-u-nds (funds)Mummy, I am sorry, I don follow dem do fra-‘a-ud, yeah (I don follow dem do fra-‘a-ud, yeah)
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (k’oma shey d’ori t’emi)If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emiTake the risk to make anything for the moneyFor this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (d’ori t’emi)If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emiTake the risk to make anything for the money
Talika o r’aye wa, talika o r’aye waBaba, bless me on timeK’emi mashe sinwon wa, k’emi mashe sinwon waBombing two-four, seven, omo iyami, no sleepingAti cashout le, we still dey fear rippingNo joy zone, heart is fucking weepingDo Celeb, update, 2K wo CashApp, ripping
I don follow dem bomb, I know say na sinI know say na crime but, I need this money (this moneyyy)I dey hold the konji, dey hustle on G (on G)As I dey sail, make my ship no go sink
Ayee, awu (ayee, awu)Malo ma duro d’awoof (malo ma duro d’awoof)Ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo (ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo)The last thing na to lose (na to lose)The last thing na to go astray for the mulla (for the mulla)For the raba, for the gwalala, odikwa fineYou dey carry me go far, oun gbemi lo farO gbemi lo far away (far away), o gbemi lo far away (far away)
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (k’oma shey d’ori t’emi)If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emiTake the risk to make anything for the moneyFor this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (d’ori t’emi)If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emiTake the risk to make anything for the money
‘Cause if you no get money, my gee, you no fit le’koI must make am, kosi b’oshey le toMan go survive, but, ama ta PitoMake I see huge money, spend am on maami oh-ohMofe ma gara lo, kin tu ma gara bo (mofe ma gara lo, kin tu ma gara bo)Kin pull up ninu Bentley, kin tu k’awon olosho mi s’inu G-Wagon (kin pull up ninu Bentley, kin tu k’awon olosho mi s’inu G-Wagon)
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (k’oma shey d’ori t’emi)If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emiTake the risk to make anything for the moneyFor this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (d’ori t’emi)If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emiTake the risk to make anything for the money
Tali’, talika o r’aye wa, talika o r’aye waBaba, bless me on timeK’emi mashe sinwon wa, k’emi mashe sinwon waBombing two-four, seven
Ayee, awu (ayee, awu)Malo ma duro d’awoof (malo ma duro d’awoof)Ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo (ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo)The last thing na to lose (na to lose)The last thing na to go astray for the mulla (for the mulla)For the raba, for the gwalala, odikwa fineYou dey carry me go far, oun gbemi lo farO gbemi lo far away (far away), o gbemi lo far away(Sunshine on the Mix)

TAGS:


Recommended for you
 


0 Responses

Leave a Reply