Lyrics

Skales – I still dey Lyrics



I still dey Lyrics by Skales

I still Dey here o

(I still Dey)

I still Dey

(I still Dey)

Breeze don blow fowl nyash open

I still Dey here o

(I still Dey)

I still Dey here o

(I still Dey)

I still Dey

(I still Dey)

Many come many don go

I still Dev here o

(I still Dey)

Thank God for the things I know (I know)

My eye see many things oh no (oh no)

I’m still standing on my ten toes (ten toes)

I still Dey here o

(I still Dey)

Thank God for the things I know (I know)

My eye see many things oh no (oh no)

I’m still standing on my ten toes (ten toes)

I still Dey here o

(I still Dey)

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Many times they try to shut me up

Plenty blessings full inside my cup

Na the reason wey Dey turn me up

Dem they feel am every time I drop

Many reasons I for don give up

But it’s written that I would not stop

Now I’m sitting strong untop

It’s better late than saying sorry

Thank God for the things I know (I know)

My eye see many things oh no (oh no)

I’m still standing on my ten toes (ten toes)

I still Dey here o

(I still Dey)

Thank God for the things I know (I know)

My eye see many things oh no (oh no)

I’m still standing on my ten toes (ten toes)

I still Dey here o

(I still Dey)

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

Pam Pam Pam Pam

The life I’m living wonderful

I Dey shine my 32

Like I no get one issue

E won’t take long ni shuru

Through the storm and the rain vea

When there’s surge in my brain yea

Through the hurt and the pain yea

Turn my pain to champagne yea

I still Dey here o

(I still Dey)

I still Dey

(I still Dey)

Breeze don blow fowl nyash open

I still Dey here o

(I still Dey)

I still Dey here o

(I still Dey)

I still Dey

(I still Dev)

Many come many don go

I still Dey here o

(I still Dey)

Thank God for the things I know (I know)

My eye see many things oh no (oh no)

I’m still standing on my ten toes (ten toes)

I still Dey here o

(I still Dey)

Thank God for the things I know (I know)

My eye see many things oh no (oh no)

I’m still standing on my ten toes (ten toes)

I still Dey

Stream

TAGS:


Recommended for you
 

0 Responses

Leave a Reply